歌词分享

歌词分享

当前位置: 首页 > 全部歌词 > 《Sorry Sorry(非洲部落最原始的音乐)》歌曲歌词下载

歌曲:《Sorry Sorry(非洲部落最原始的音乐)》

Sorry Sorry(非洲部落最原始的音乐) - Femi Kuti 文本歌词

Sorry Sorry(非洲部落最原始的音乐)
Sorry Sorry -Femi Kuti
If my eyes no decieve me
And na true be things my ears dey hear
Politicians and soldiers make e meeting
Our country dem wan repair
Dem dey make like say
Dem know o know
Say na dem a spoil our country so
As dem dey dabaru am dey o
Na so my people dey follow o o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
Sorry sorry o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
Sorry sorry o
As we [never get decided]
Look my friends
Dem no like to hear word
Na to dey follow follow follow dem enemies
Like zombie dem dey go dey march dey go
Dey fight for other people
Wey spoil Nigeria so
These politicians and soldiers
Dem be one and the same
No one different [from] the other
My people no wan know
But with kind of leaders
Africa no get hope
Africans will suffer
We go suffer reach our bone
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o e gba mi o
Sorry sorry o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
I sorry sorry o e gba mi o

Sorry Sorry(非洲部落最原始的音乐) - Femi Kuti LRC歌词

[ti:Sorry Sorry]
[ar:Femi Kuti]
[al:Best of Femi Kuti]
[by:]
[offset:0]
[00:00.90]Sorry Sorry -Femi Kuti
[00:01.96]
[02:16.03]If my eyes no decieve me
[02:20.36]And na true be things my ears dey hear
[02:25.05]Politicians and soldiers make e meeting
[02:29.80]Our country dem wan repair
[02:31.50]
[02:34.61]Dem dey make like say
[02:36.99]Dem know o know
[02:39.54]Say na dem a spoil our country so
[02:44.22]As dem dey dabaru am dey o
[02:48.98]Na so my people dey follow o o
[02:53.63]I sorry sorry o i sorry for Nigeria
[02:58.15]I sorry sorry o i sorry for Africa
[03:03.60]Sorry sorry o
[03:05.41]I sorry sorry o i sorry for Nigeria
[03:09.71]I sorry sorry o i sorry for Africa
[03:13.34]Sorry sorry o
[03:15.52]As we [never get decided]
[03:17.76]Look my friends
[03:22.29]
[03:23.48]Dem no like to hear word
[03:28.40]Na to dey follow follow follow dem enemies
[03:31.08]Like zombie dem dey go dey march dey go
[03:37.47]Dey fight for other people
[03:39.71]Wey spoil Nigeria so
[03:42.36]These politicians and soldiers
[03:44.68]Dem be one and the same
[03:47.02]No one different [from] the other
[03:49.70]My people no wan know
[03:51.71]But with kind of leaders
[03:54.21]Africa no get hope
[03:56.67]Africans will suffer
[03:57.54]We go suffer reach our bone
[03:59.23]I sorry sorry o i sorry for Nigeria
[04:01.11]I sorry sorry o e gba mi o
[04:03.26]Sorry sorry o
[04:06.75]I sorry sorry o i sorry for Nigeria
[04:10.43]I sorry sorry o i sorry for Africa
[04:19.90]I sorry sorry o e gba mi o

Femi Kuti 的歌曲

专辑 Best of Femi Kuti 的歌曲

歌曲赏析

《Sorry Sorry(非洲部落最原始的音乐)-Femi Kuti》是一首融合非洲传统音乐元素与现代节奏的作品,展现了非洲音乐的原始力量与当代生命力。

歌曲以强烈的节奏驱动,鼓点和打击乐器的运用尤为突出,呈现出典型的非洲部落音乐特征。多层次的节奏交织,营造出充满动感的氛围,体现了非洲音乐中“复节奏”的独特魅力。

Femi Kuti的演唱充满激情,嗓音粗犷而富有感染力,歌词可能带有社会批判或文化反思的意味,延续了非洲音乐传统中“音乐即表达”的特点。铜管乐器的加入为作品增添了现代感,同时保留了非洲音乐的即兴风格。

整体上,这首作品既扎根于非洲传统,又融入现代音乐语言,展现了非洲音乐在全球化语境下的演变与活力。

上一首:Us Against The World-西城男孩下一首:棒棒的小巴特 李泽楷-华语群星
0