歌词分享

歌词分享

当前位置: 首页 > 全部歌词 > 《Sorry Sorry(非洲部落最原始的音乐)》歌曲歌词下载

歌曲:《Sorry Sorry(非洲部落最原始的音乐)》

Sorry Sorry(非洲部落最原始的音乐) - FemiKuti 文本歌词

Sorry Sorry(非洲部落最原始的音乐)
Sorry Sorry -Femi Kuti
If my eyes no decieve me
And na true be things my ears dey hear
Politicians and soldiers make e meeting
Our country dem wan repair
Dem dey make like say
Dem know o know
Say na dem a spoil our country so
As dem dey dabaru am dey o
Na so my people dey follow o o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
Sorry sorry o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
Sorry sorry o
As we
Look my friends
Dem no like to hear word
Na to dey follow follow follow dem enemies
Like zombie dem dey go dey march dey go
Dey fight for other people
Wey spoil Nigeria so
These politicians and soldiers
Dem be one and the same
No one different the other
My people no wan know
But with kind of leaders
Africa no get hope
Africans will suffer
We go suffer reach our bone
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o e gba mi o
Sorry sorry o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
I sorry sorry o e gba mi o

Sorry Sorry(非洲部落最原始的音乐) - FemiKuti LRC歌词

[ti:Sorry Sorry]
[ar:Femi Kuti]
[al:Best of Femi Kuti]
[by:]
[offset:0]
[00:00.90]Sorry Sorry -Femi Kuti
[00:01.96]
[02:16.03]If my eyes no decieve me
[02:20.36]And na true be things my ears dey hear
[02:25.05]Politicians and soldiers make e meeting
[02:29.80]Our country dem wan repair
[02:31.50]
[02:34.61]Dem dey make like say
[02:36.99]Dem know o know
[02:39.54]Say na dem a spoil our country so
[02:44.22]As dem dey dabaru am dey o
[02:48.98]Na so my people dey follow o o
[02:53.63]I sorry sorry o i sorry for Nigeria
[02:58.15]I sorry sorry o i sorry for Africa
[03:03.60]Sorry sorry o
[03:05.41]I sorry sorry o i sorry for Nigeria
[03:09.71]I sorry sorry o i sorry for Africa
[03:13.34]Sorry sorry o
[03:15.52]As we [never get decided]
[03:17.76]Look my friends
[03:22.29]
[03:23.48]Dem no like to hear word
[03:28.40]Na to dey follow follow follow dem enemies
[03:31.08]Like zombie dem dey go dey march dey go
[03:37.47]Dey fight for other people
[03:39.71]Wey spoil Nigeria so
[03:42.36]These politicians and soldiers
[03:44.68]Dem be one and the same
[03:47.02]No one different [from] the other
[03:49.70]My people no wan know
[03:51.71]But with kind of leaders
[03:54.21]Africa no get hope
[03:56.67]Africans will suffer
[03:57.54]We go suffer reach our bone
[03:59.23]I sorry sorry o i sorry for Nigeria
[04:01.11]I sorry sorry o e gba mi o
[04:03.26]Sorry sorry o
[04:06.75]I sorry sorry o i sorry for Nigeria
[04:10.43]I sorry sorry o i sorry for Africa
[04:19.90]I sorry sorry o e gba mi o

FemiKuti 的歌曲

专辑 BestofFemiKuti 的歌曲

歌曲赏析

《Sorry Sorry(非洲部落最原始的音乐)-FemiKuti》是一首融合非洲传统音乐元素与现代节奏的作品,展现了非洲音乐的原始生命力与当代演绎的碰撞。

音乐风格分析
歌曲以非洲部落鼓点为核心,采用复节奏编排,营造出强烈的律动感。铜管乐器的即兴演奏与呼麦式人声呼应,体现了西非音乐特有的对话性结构。电子合成器的加入为传统音色注入现代感,形成原始与先锋的奇妙平衡。

文化内涵解读
标题中的双重道歉("Sorry Sorry")可能暗含对殖民历史的反思,或是对现代文明侵蚀传统文化的隐喻。Femi Kuti通过音乐语言延续了其父Fela Kuti的政治表达传统,将约鲁巴族的口述传统转化为具有社会批判性的当代宣言。

艺术表现手法
1. 循环乐句:通过不断重复的旋律动机制造催眠效果,模仿部落祭祀音乐的仪式感
2. 声场设计:人声与乐器采用远近交替的混音处理,模拟非洲草原的空间感
3. 即兴段落:萨克斯solo部分明显受到爵士乐影响,展现非洲 diaspora 的音乐流变

作品通过解构传统音乐符号,完成了对非洲文化基因的当代转译,既有土地的气息,又具备全球化的音乐语法。

上一首:悠然见南山 (《悠然见南山》电影同名主题曲)-胡夏下一首:妞妞好-段丽阳
0